Connect with us

Lyrics

[Lyrics] CKay — “Turnioniown”

[ad_1]

STREAM/DOWNLOAD MP3

Ckay – Turnioniown Lyrics


What the fuck men?
Nobody is turning Nigeria
It`s just Turnioniown
Oh aahh
Ckay yoyo
yea


Turnioniown
Nigeria turnioniown
The government turnioniown
Economy turnioniown
Everything turnioniown
Electricity offing oniown
Everything turnioniown
Food price is rising oniown


I don`t see no change in sight
Everything wey dem tell us na lie
I don`t even know who to vote for
I don`t even know
I don`t even know who to support
I don`t even know
Ahhh


Nobody falling the Naira but e falling oniown
Nobody offing the light but e offing oniown
Nobody chopping the money but e chopping oniown
Nobody strike the ASUU but e striking oniown


All I really wanna say is they don`t give a fuck about us
Is it too much to ask for a government we can trust?
Wake up and smell the coffee
Nobody cares for nobody, nobody really gives a fuck
Since I be small pikin I don dey pray for Naija
I no know when the prayer go stop

Don`t go and sell your vote
Don`t go and be a goat
Or God go punish you
Give you 5k today
Tomorrow, bag of rice na 50k
yea yea yea yea

Take this thing away men
What`s the hell with you?
Are”¦are”¦are you normal?
Are you normal?


Turnioniown
Nigeria turnioniown
The government turnioniown
Economy turnioniown
Everything turnioniown
Electricity offing oniown
Everything turnioniown
Food price is rising oniown


Turnin turnin
Turnin turnin

[ad_2]