Connect with us

Lyrics

Ayo Maff – “Street Anthem” Lyrics


Ayo Maff - Street Anthem
Ayo Maff – Street Anthem

“Street Anthem” Lyrics by Ayo Maff

Intro
Oya, oya, move
PSA, this is a street anthem, if you don’t like the street, click next

Verse 1
EFCC, leave my brothers, we are not scammers o
NDLEA, wetin happen?
We no kill person
Government wey dey scam the poor man, eyin o ri yen so
Government wey dey scam the poor man, eyin o ri yen so

Hook
Je k’owo mi pe
Je k’owo mi pe
Je k’owo mi pe
Je k’owo mi pe

Verse 2
Won ni, “omo oloja, rora, rora fa cana o”
Omo to ba sise dede, e je ko fa cana o
Cana dey cure depression, so mo fa cana o
Cana dey cure depression, so mo fa cana o, no kana, brother
Make you pass the loud, if e dey, we sayo today
Tomorrow like we did yesterday
Emi o kin se akagum but, je k’owo mi pe
Emi o kin se akagum but, je k’owo mi pe

Hook
Je k’owo mi pe
Je k’owo mi pe
Je k’owo mi pe
Je k’owo mi pe

Verse 2
Ibikunle na loader, o gba wire o
It’s been two days, o ra Benz, o ra fire o
E bo, ko lo far, ahn-ahn (e bo, ko lo far)
E bo, ko lo far, ahn-ahn (e bo, ko lo far)
Mama no dey, papa no dey, brother no dey o
If you want to fire me, fire me, make I die

Outro
Je k’owo mi pe
Je k’owo mi pe
Je k’owo mi pe
Je k’owo mi pe

author avatar
admintopnewsnaija
Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *